My advise to @PeterObi mine is to advise you nothing concern me and all this go and verify. If u really want to be Nigeria president I will strongly advise u to wait till 2031, withdraw from the presidential race , Wait till 2031, because deep down in u and ur followers knows fully well that you can never never win next year election. So just wait till 2031 Iβm sure u might win donβt stress urself next year sir π¦
@KiingLuthur@olamilekan00007 U Dey mind am? Him and in brother dem no Watin dem Dey hide Na. Na so in brother come talk trash, dis one self come Dey talk trash Dey fear . Na who dey quilty no go wan talk truth Na. When he ready he go talk watin sup gan gan
@olamilekan00007 Nothing like fight. U are a liar, ur brother Na yahoo boy !!! U wan come bail yahoo boy! Police throw u for cell because u no get rank, shi shi u no go see
Since dat ur head wey be like lizard π¦ Dey fear to talk π£οΈ make I tell una watin sup gan gan! In brother Na yahoo boy dem see fraud for him phone. As police see say the matter don Dey cast online , This in brother wey be army as he reach station na so dem hold m say Na u wan come bail yahoo boy. And this army wey no get rank wey be say Na online he Dey make mouth. U no as police go do Na? Na so dem bundle m put m for cellππ .