@xquire147@Xquire_147 But who’s our president today? If we re not ready for change and things will remain the same way. Election nor b by emotion, you’ve to be radical and act to cease power from those pple. If we’re not ready to defend our vote, same tin go happen again
@xquire147@Xquire_147 Dem feel say na online dem Dey win election 🗳. U Dey diaspora Dey campaign but on d day of election dem nor go see u for 9ja to vote and defend ur vote. While some Dey X Dey shout without voters card 😂. During last presidential we all saw d outcome
@Elkrosmediahub@EjehUgwu Una b hypocrite, there’s neva a day that we don’t complain about the Gov. It’s unfortunate that the past ones are more better than the present. That doesn’t mean the past ones served Nigerians well. Since I was born Nigerians has been advocating for good Gov.
@Richy4real001@sniip3rrr@sm__cee Which one be power? u grag person for social media he nor make any arrest dat one na power?
Abi nor b VDM wey dem put for jail for one month?
He go get mouth reach Nnamdi Kanu again?
@Pathetically_T@TeeFresh225 U Dey mind pple wey nor get street OT 😂😂.
The worst tin b say pple wey Dey come up with stupid narration na those children wey neva get mobile phones around 2019 oo. This X don too full of children
@hintrovertt But tomorrow you will say celebrity are the problems we have in this country because they not speaking up against the bad affairs in the country. Na hypocrites all of Una be 😂
@dukepeterson7@blaccmajek Where u not having the same mindset that marlins were behind everything dat happened to dat guy cos of the videos online and the way Dey treated him in their label rifts?
Make Una Dey think first