@Henrietta14@megaoddsnation I nor dey talk of this game only. The consistent near miss for some time now. Mega dey try for he picks. I just know say he go boom soon. And I pray I nor miss am
@DamilareIs59760@megaoddsnation Na why I like he games. The day fixtures not set he go just rest. Na Wetin we need. Coz money don too go down. I just like the way he dey drop the games. Once I get he notification like this I dey get confidence to stake
@megaoddsnation@SportyBet What’s your explanation for dis you guys always take away the freedom to cashout by ourselves this is not nice. You do this all the time i have 2 tickets 2 cashout from but you have taken away that option from me and dis is not the 100th times you are doing dis fix it
@megaoddsnation@SportyBet I stake first 4 twice so i fit collect cashout if game start well. Now una don lock game for no reason….only sporty wan dey win everyday. I nor fit wait for one twitter big punter to boom 5k or more odds and I pray everybody get money to stake make body tell una small Rubbish
@megaoddsnation@SportyBet@sportybet I need am explanation. Coz person nor fit bet make he cashout by himself. This is wrong
Only una want win all the time. Open cashout for me abeg. I nor get money