@TOPGwwx@official_Gegeh How many trophies Ronaldo win for Portugal when okocha never win once? Okocha don win alfcon cup. Ronaldo don win European cup only once . So Dem be one bro okocha is a legend.
@official_Gegeh Na why Nigeria nor fit better na only another man legend una dey hype. Leave una legend. When okocha talk am how many Portugal u see say insult am? Okocha talk him mind I nor know wetin dey worry una . The way Nigerians dey hype Ronaldo nor be so Portugal value am o.
@OjewaleBukunmi@official_Gegeh Na why Nigeria nor fit better na only another man legend una dey hype. Leave una legend. When okocha talk am how many Portugal u see say insult am?