Ladies stop standing with a man that is not your boyfriend for too long abeg.. see this fine copper i no fit go talk to her cause this guy just stand with her since
@BETLEADS debt na the ones wey U fit pay when U get am
gbese na the one wey things fit go south if you no pay 😔 necessary time and na that time you go ask pple dem no go com get 😭