@instablog9ja Those jayone old glory people go just dey talk trash,anywhere any artist reach today naaa through hard work,fela wake up from him grave push starboy reach where he was today,those old glory egbon go judt open mouth dey talk una wey no get music for mouth again
@RealChiefPriest Make all of una shutup,who talk say wizkid no respect fela naaa him he go tattoo fela for him whole body ignorant set of people ,wen that apari seun dey jam talk for days naaa fan page you get issue with you go dey drag wizkid person wey no even send your papa he respect fela fr
@NwaEzeke@RealChiefPriest How many be copyright and naaa same wey fela sing his own him sing or naaa the same beat dem use,most of una no really get brain to process some kind things for una braim,wizkid is legend bringing back old dead music back to life that what legendary does