Food dey this life o
All those one wey you go dey talk say you don tire for wetin to chop
If crazy bar dey, you fit go 1 month make you no repeat same food
davrel who’s a nepo kid went all out on a date, G-wagon, fancy dinner, proper ambience and 1m crediting at the end of it all.
she’s on a livestream the next day drinking pure water, insulting him and calling him a fool. the wages of intentionality is disgrace.
Get one babe I hear say win $50k grant for creative businesses in Africa wey one global brand run.
Apparently na only she apply because nobody else knew about the grant. 😂😂😂