@Billy4737124408@General_Somto Dey play ooo… u don ask am the kind bad thing wey himself don run before dem run am this kind thing back??? Just dey play!
@OlawaleOlanir12 This is just a reminder for those who already knew and to educate those who are just knowing that majority of these girls don’t stick to one boyfriend. They mostly always have two or more or multiple boyfriends.
@General_Somto I support VDM with my full chest so therefore it shall never be well with you fake prophet Michael and your entire ministry. God will punish you 10 times back.
@Dkokopee Bro e no deep reach like that. Who take him money buy Bugatti know say he buy am, who carry AI buy him own know say na audio. Period! Afterall everybody know say Burna boy buy him Bugatti fr !