@Beebah_Naturals@instablog9ja Be like Shiloh 2026 na joke to you, if you still young ask them your aunties how many years back they have been visiting this program then ask their main pray request ๐
@yabaleftonline Your get bad character na why. And you go don brag about your bad character too much for where your sister dey,and she saw that the guy was a nice guy then she took your place.
No hard feelings
@instablog9ja Guy!!! Na you just mumu like this Kai!!! Na this kind guys be the problem we get as men we suppose dey kill dem ni I swearโฆ u wait for p*ssy for 7yrs something wey like 44 men don pound mercilessly and mumu still shine teeth like he jst won a trophy ๐