See this old man ooo
Be like say this your new song dey whine you
I no go talk anything sha
I no say you go get your most engaged post today because you wan ragebait zinodicts but all good
Sha go face Zlatan no carry yourself near my Adigun abeg
You never milk zino finish??
As Peruzzi see say if you talk anything about Zino you go chop better engagement himself wan come put body, very anyhow person

@Peruzzi Wetin this one sabi wey he wan dey feel funky
Oga you no reach Zinoleesky for anywhere ooo
Your pen game is okay base on songs you wrote for David
But bro you no fit lace Zino shoes Oga
You think say Zino na una papa mate??