@cfcv3rmax@komail_01@Adikastakes Oni ri aje jeun
Ofo lomi efo shey wa sofo ni
Idamu ma ba e tile tile
Wa rin ni ijo ti ebi pa Ona
Ala ibi ma se lori e tebi tara ni
Omo kan adanwo
O ma sanku ni
🚨⚠️ Raphinha has been subbed off due to muscle discomfort, CBF has officially confirmed.
The Brazilian Federation will proceed with more updates after the game.
@komail_01@cfcv3rmax@Adikastakes No mind the idiot
As their player no dey there dem go Dey push rubbish agender cos he scored yesterday and no one was talking about him before yesterday foolish haters
@cfcv3rmax@Adikastakes You sick..stat dey cos your fav player no Dey there you Dey hate on another player…. Maybe na two awards dem go share werey one for Kane and for olise
@cfcv3rmax@Adikastakes Olise scored against Belgium and all of sudden he deserves it Una just mad for this app
None of y’all was rooting for him it was Kane now it’s olise
Una never ready