You no get money you deh follow rich man pikin deh smoke.
If una craze now, dem go fly them go abroad.
You go con deh market square deh pursue normal people.
I'm paying 500k for school fees and you're telling me to come and pick up my child by 12pm
What has he learnt by 12pm?
Abeg if sun never go down, I no wan see that pikin for this house.
@instablog9ja Nigeria no stable, how the network wan con stable.
The only time weh those network deh good na only when you person deh play sportybet or virtual... Those stupid networks deh always good