@LouieDi13 I need am for quick and fast resolution ooo and you fit borrow me sef I go pay am back for our next win which is coming very soon😊 @LouieDi13
@LouieDi13 Boss I need it really bad cause I do owe 3 apps money and my mom also and it’s enough to clear all the debt on my neck I can drop proof if you want sir😫🤲
@LouieDi13 Oya BIG HORSE will come your way and you’ll grab it before the middle of the month inshallah🤲💯 But you go send prayer money too ooo boss😹 @LouieDi13
@LouieDi13#Eshinburuku how una take dey win giveaway for this app I dey always do everything na one spanner lost dey end am make I just dey lucky even if na once😹😭