@sonusdgreat I like as you reply ham but at the same. You don’t have to… you fii chop anything wey you like at any point in time, stack up plenty blood. 22mill can’t buy you a lambo
@Degokke@oluwapelumi_xx@UBAGroup Jesus na jesus we dey call ham. Abi u don hear say Muslim say mr Muhammed before, if we die na mortuary attendant go first knock our head. Chairman wey no share $ reach my side na baale adugbo
@jayjay_Ogn@oluwapelumi_xx@UBAGroup D tin wey uba do me last month if I see Tony fr real life.I go tell ham say no b name we dey call Jesus,make e no dey feel entitle. u no fi believe I go pos withdraw 156k,dem comot ham for my account. E write fail for pos, dem whine me gan. I call dem tire
@ESPNUK You see as one Liverpool legend talk hin talk. Nobody hol ham for neck, that’s his opinion. Okocha na Nigeria legend and to him Ronaldo is a goalscorer just like haaland