@chicharitoonly Lols 😂 for block matter my brother 😂them no wan hear later on say my real name is not chicharito oo or I don change my PKA name
So they kuku use name wey dem know say e dy stuck with you forever no matter what incase anything
Nah ur real name dem go use bring you out once 😂
@Damideazy You asked grok to reply under a post your first tweet , most viewed and all ….. out of all your tweets answered by Grok this one gives me that nostalgia feelings especially with my brother that died this year … he really love to short words till this year sef wey he die
@gemininiiii This Diss equal to 2pac Hit em up
He hit everybody, I no sure say anybody reply till today and funniest part nah say even till today it’s still NO RAPPER SEH
Hands up 🙌 for Badoo
Badoo nah Baba @Olamide