@officialmoore7 Big moore I always believe in you I never doubt your games before na you make wey I go fit go village go see my mama God no go ever let you lake your pocket no go run dry it been years wey I never see my mama but Moore make my plans work God bless moore
@officialmoore7@officialmoore7 leave this guy matter abeg since morning na one game you drop you know know wether na today be the day drop games pls forget about this guy
@megaoddsnation Omo I no see this one big man I swear huge congratulations to you you're so so good at this draw more winings and grace oil dey your head
Ohhhh My God 🫢😳😳😳, 8 ✅✅✅✅✅✅✅✅ entered 😳, 12,000 ODDS ,90th min goal stopped the full 9/9 , this would have been the BIGGEST COMMUNITY WIN EVER 😳, 8/9 700 ODDS BOOM 💥 . Drop your won tickets please 🙏