@davido Una na Dey suffer under and Una still Dey vote for them just because of bag of rice for few day’s enjoyment…..wey better man better governor Mr stepper 4+4 joy giver @AAdeleke_01 who his changing and still continue to change everything for good for life @AAdeleke_01 ❤️❤️❤️💯