To see me Now like this na 500k
To snap picture with me na 200k
If you want make I snap you or video you na 1.5million una Mama ๐๐๐๐you can see but ma gbe ge Sii may your days OGOLOGO
U no get Money ? U won dey my SET Shey if we Dey for settings and dem bring bill u fit sort one DON JULIO #whatdoyoubringtothetable..OLOWO MO BATO #Richandwacko
If you like go Broke because of woman . OYO na him u deh ๐Women keep there money and allow you to spend yours be WISE bro to bro .๐ your babe fit get millions make u Dey struggle to reach the millions