@Hush4Ll@aolapade26@____Pella Omoh fc sha π na wetin I expect you show me so anno surprise sha anything wey you think about m peace and love election deh come vote wisely davido gets generational wealth be it you abuse or he no go do m anything
@Hush4Ll@aolapade26@____Pella Omoh you self look wetin you type e make sense? π bro donβt act like you donβt know David e say make w loom pilot for dremo dremo no get any issue na π e even deh owe dremo money sef so that one no be topic zino wey you deh defend no later leave marlins? Abeg abeg
@Hush4Ll@aolapade26@____Pella Guyy e no force anybody put money na π Abi him caption m say una must do m e post link of crypto una put money e crash una deh find quick money ole π e no go far
@Emmanue78963871@desto_A13 People wey deh craze person no fit help person again now is the guy come out talk say davido no help me when e wan do remix una go deh yarn rubbish mehn agenda must agend sha I understand
@sm__cee@hintrovertt People wey deh craze π election deh come o nobody talk anything Nigeria no good ba David matter una deh carry for head π Nigeria no fit better se I swear no be curse
@hintrovertt Omoh bro e just be like make you deh watch out for your brother as mohbad matter sup wey everybody deh pin m for Marley head na why David quick show brotherly love guy reason na