@abijayofficial@crco@zinoleesky01 Na you be mumu, he clearly I mean CLEARLY mention DAVIDO name but you be fool, you no even listen to the Vc just Dey come here to type rubbish
@mrnaugthynsnv@GuyMr10 Omo see seyi fan self support this, make I first follow you,
Dem no call lil Frosh wey deny snitch but na Zino wey show evidence be snitch
@UTDTrey Salah collided his leg with his opponent's.
It's basic football not a foul.
Not a tackle.
None held each other.
That's why referees go to training.