@DJ_TUNEZ Wizkid tell coachella not to post his performance so guys that is the reason you are not seeing his video or pictures their
So big wiz is the greatest and he’s well respected
Hope The Government Is Trying In Nigeria
May That Una Mouth Kpa Una As Una Dey Talk Waiting nor good for ear
Mr Tinubu Hope You And Your Family Dey Happy As Naija Nor Good Abi
#Naija#naijabad