@OKESE_1 U forget say u be Okese_1,the only artist wey use up & coming artist wey use Range Rover go interview,wey during the interview the interviewer provoke u wey u end the interview,people figure e be joke,by the time dem go see u dey ur range inside dey go house..