@Chude_ND1 Wetin apo do Una. ๐๐. What of people wey leave for Karu but going gym at transcorp๐๐. Apo is fucking rich place compare to this trash,over hyped places he mentioned ๐๐
@CheropS11017@ManUtd As u no Dey celebrate small wins. How many big wins u don win pass united.. ๐๐. Shame no Dey catch u to banter Man U. European virgin ๐๐๐
@Yopstudios_@MAZISPORT@KDCGlobal_ U are jst saying rubbish with ur empty mouth. Benzema is almost earning same with goat. So u don see say dis ur talk is baseless. Olodo
@AniffsWolav7p@mich_albrighton@KDCGlobal_ Every body wey come under dis comment don pour u spit, yet u still dey defend rubbish ๐๐๐๐ abeg even if u no get any shame left, at least pity ur family members ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ
@ahmedbrown@ChuksEricE Are they in d the banking hall?. It's always good to read the room and apply simple wisdom. Besides she is not first to ask question. So I think she did it intentionally. Get ur facts right
@SinclairTTW@NigeriaStories Zuzuwe naa. Go call ur father by his name and see what happens. Only fools forgets thier root. U dey copy western world while in Africa. Na while una dey do traditional marriage two times and call one white wedding. When u go to Rome try behave like a roman. Africa to the world