I know how terrible politicians are in this country, but Tinubu and his APC record label took an extra step to totally destroy the democracy we have been managing. A shameful incumbent.
@TosinOlugbenga Una sha deh Yan
The idea of a man to one woman Na for the whites
I no even see any record of a man to one wife for the Bible all of dem Na wife and concubines up and down. Person divorce una say make he no remarry 😂 what if Na additional wife he carry watin una for deh talk?
@item7go_ If them mistakenly enter Minna for Niger State I go just run comot cos dem no go allow me get savings
Started patronising them from Ilorin way back