@omaakatugba And na me Dey dis Vidoe dey shake baba 🥲 goal scorer on the finals, the only goal that was scored that day … Abeg baba too fresh pass younger boys 🥲 … truly poverty na bastard 💔
@dhaboy01 Palmpay wey I Dey owe no see shi shi collect, even what belongs to Cesar sef , Cesar no fit see am collect for my hand, e come be these ones ke 😏