Shebi person wey get over 100 followers supposed get at least 50-100 views,
I no con understand why my post dey hardly enter 50 views upon say I get 400 followers
Omoh X go whine you no go shake
Omoh if you enter my profile, check reply section
Wetin full there nah FB FB and e con mix with ive followed you follow back
Omoh life as a small acct no easy ooo πππ
As I follow you
Wetin I dey expect from you be say make you follow me back within 24hrs
Cos it's not making sense for you to follow me back and it took you 48 hrs
no nah