Na this app dey always make me know say young Nigerians like their tribe gan and i no follow at all when it comes to all these tribal many many.
Yoruba ronu o, Okpa warriors o. Arewa shootahs o.
E no get the one wey i send among them. Na the full Naija i hate as a unit😭😭😭
“Aboi wida you”. Na the only thing Ph boys sabi…
State that claims to house the toughest men in Nigeria but Wike dey press una like Toy. 😂
Single OT them no get.
don’t listen to her, man. it took 3 years of suffering and nonstop misery for my money to come back and you do not want to experience that.
only women can spend recklessly because there’s one idiot out there willing to save them. as a man, you cannot afford to be foolish with your money.