@Raphael_Says@DJ_TUNEZ You are so slow bruh. If na Una lizard 🦎 now you no go talk this kind thing o. Alabosi, mumu they compare him self to white. It's very obvious you have low self esteem. Lil Wayne we be baba sef dey vex say them no invite am to perform for superbowl. You con here dey talk $hit.