@Julius_Chinwe Na the betting niche barriers, X sees Your Account as a Punting account, right now you just gats choose 1, or get a backup account to post games, then slowly change your niche to banter niche or something else, but then you gats dey post steady, u can Leverage on trending issues
@Obawacko During My SS2 Even dia 2 suppose fear me, disciplinary prefer go just send message say Surex Say he no wan disturbance even wen it's kilometres away, everybody go just fem 🤐 one boy wey no get post but every student and some careless teachers dey fear ahm, head sef carry book🫠