People ask what keeps me going through the hard days.
It’s simple.
Seeing my mum and dad smile.
Every sacrifice, every late night, every setback, every win—it’s all for that one smile.
That’s my why.
Nah una know where una dey see all those girls wey dey bill una bone-straight, house rent and clothes of 500k oo.
My own no pass make she tell me to buy her ijẹkujẹ on my way home. Nah una know where una go jam unknown creature 😂🤚🏽
Because na una fave, una say na queer baiting 😂😂 but Burna wey still dey move masculine na Diddy GF wey dey live the life, Oyaaaaaa. And if na random street boy, una go don kito am. I dey obs