@yabaleftonline Even down to cctv sef, if you install cctv camera in your compound you have to put a notice saying the area is being monitored, the thing weak me ehn🤣🤣
@GWR My own na say make dem allow her enjoy her reign before dem attempt break am, the last one dem nor even give am breathing space before dem attempt break am
@instablog9ja Wetin me I wan sha know na say if i Dey that plane and I wan pass that place shey e go tell me say I nor fit because e Dey pray for there? Because I fit from there blow e teeth comot e mouth
“By all means necessary, you must have electricity. If I don't keep this promise and I come back for second term, don’t vote for me.” - Tinubu, 2023.
We should all repost this video at least once a week on all social media platforms from now till 2027.