Make Alonso no just dey relax o
Make e dey watch all our highlights for last season
So e go fit know players wey e suppose send comot
I no wan hear say you like some players wey we wan chase comot o
Innocent people and small children are in captivity ,but remi Tinubu is busy sharing luxury cars for Apc women leaders ahead of Tinubu upcoming election lol.
just saying! it doesn’t matter what you think it is, what matters is the way the person you are saying it to feels about it, but we genuinely grew up in Nigeria with different morals, and saying “how are you” to an elder is kinda off even though I really want to say it badly🫢