I get money for anything you wanna eat and drink when you come over
I get money for taking US out to places I wanna see as well
I get money for affording soft lifestyle for myself( you can tag)
I no get money for wigs, to change your phone or your family issue, or back to back craving or clubbing for Snapchat aesthetics!!
E crazy say them dey beg artists to lend their voice for this course, same artists that were dragging GEJ when the country wasn’t as bad as this now them don turn def and dumb. Na GOD GO PUNISH ALL OF UNA WEY DEY SUPPORT TRIBALISM LOW KEY.
even ferguson wey talk say "defense wins you title" get ronaldo, rooney, tevez, ole, beckham, andy cole, dwight yorke, nani, rvp for team. make ferguson dey whine you 😂😂