@xyz_ceeza@notingbuhlove Dey play bro. Me wey de quick vex
All these rubbish wey konsa Gabriel and rice Dey do yesterday at least 2 of them go need stitches after match e better make I collet red card pass make I take those rubbish
@notingbuhlove Walahii!
You see that Gabriel rice or especially the ref.
One of them eye go swell comot field
All these rubbish wey Chelsea players dey take if I no fight call me bastard
@OmojolaBisayo@sparkliin So why didnโt Arsenal get a red card? As a matter of fact none of their players got a yellow card.
Tzolis only got a yellow for complaining none of the others got a yellow for all their shit actions
@MK_Arsenal1@falsewinger Shut the fuck up. Since when did physicality mean someone carrying someone off the ball? Is this fucking WWE?
Last time I checked physicality is a battle between 2 not someone carrying someone and throwing them away like this is a WWE scene.