@dapo1738@instablog9ja Culinary school for that 750 u go graduate still open shop
The thing be say this thing don dey normal small small just the way hookup take start
@youngskales Oga go dye ur hair fess, you Wey people dey look up to see wetin you carry your phone dey write… na we resurrect your carrier so I no blame you