@etienomartin@davido Nah person wey buy u car I blame, u don Dey under another man Cs Dey beg ham mek him use u do daughter, you wey ur bf Dey buy heaven n earth give, shiorr!!
@Reggielji Y’all would do anything for $50 wey Elon go pay una, o ga ooo js imagine if nah ur brother be dis, person come dey talk say him wor wor Sheybi ur stupid self go Dey happy?
@yabaleftonline But dem carry de money come give u for church u no talk? Dem Dey gift u millions, billions, u no reject ham ooo politicians Dey carry de money wey dem embezzle come give u for church u no reject ham ooo, y’all are not real ffs 🤦🏻♂️💔 Man of God wey get 2PJ, man of God my ass!
@_ojgagaski@Ola_LekizhY@yabaleftonline Dem destroy ur family life?? Ewu 😒 and ppl Dey live in the same country with all these animals jeezzzzz una government n pastors wey Dey steal too no get death penalty nah yahoo boys una Dey see tackle stupid ppl
@DurkioWiz I don’t know if it’s only me but my shyness no go let me carry my phone Dey video celebrity or even talk say I wan follow dem snap pics together ooo even tho I see Big wiz wey be my idolo inno fit rush take phone say I wan video or snap pics with me, it can’t be me.