@YKoluwaseun9 Na wetin our gender dey do dey make ppl tag a lonely lady with material things ashawo.
Na we go fvck person husband for money
Na we go fvck friendโs husband/bf
Na we go do hookup
Na we go fvck for connection
Na we go fvck for good grades
Na we go fvck to cure ovulation konji.
I just saw something now. Davrel really loves Davido mehn. Evidence choke!! ๐
I donโt know why some 30BG just donโt like the guy
Maybe because he didnโt have to struggle for Davido to put him on, unlike some of you that have been struggling and are still struggling? ๐
Make una heal fast fast abeg๐๐คญ