My first half thought on Brazil vs Morocco;
- Brazil midfield was shambolic, casemiro and paqueta ain't working.
- Morocco needs to be more lethal and quick witted in attack.
Overall decent first half performance from both sides.
E get as hungry go take catch you, if you con see food, you go Dey happy like small pikin 😂
God abeg o, no matter how hard e gets, may food never be our problem 🙏🏿