Na wisely dey quick go pass sef. Because if you take your budgeting seriously, you go don sabi the level of suffer wey you go suffer that month from when the money enter.
How do real baddies function with lashes, nails and frontal installations all together? I feel like I can’t pull that shit off all together, one has to go😭