@Jack_ng01 Good luck remove am, tinubu, atiku and co protested
Tinubu enter, komot same subsidy, atiku is protesting
Now, same atikku wey dy with tinubu wey dem gather protested why Goodluck komot subsidy is now telling us he go komot amππππ
@simonibekwe75@Jack_ng01 Good luck remove am, tinubu, atiku and co protested
Tinubu enter, komot same subsidy, atiku is protesting
Now, same atikku wey dy with tinubu wey dem gather protested why Goodluck komot subsidy is now telling us he go komot amππππ
@confindence24 If you all have anything against him, yall can go to court after, na una get the court π€‘π€‘π€‘π€‘π€‘π€‘
Na una dy create scenarios for una head and na una dy run with it, same you should be the judge ππ
@ayo_ayobola@420Milly Help me ask them, oyetola had his first encounter with Jackson, they rigged him, second time dem wan use inconclusive he burst, he beat am as him being incumbent, who told them he can't beat him again when Jackson himself is an incumbent? Apc too overrate dem selves