@embashins@Vodka_Andre@instablog9ja Na person fall the pole for he leg? Shey no be the pole he for con thief, oya imagine it was ur location and he wasn't caught, ur area con dey for months without light and you pple were also ask to con pay up so they could purchase what was stolen and it take long to gather itβ
@De_Rapids@instablog9ja Ozuor dem use dem for rubbish place, u no dey see the reaction on every photos face? Biz wiz no suppose dey where dey smell na... Try dey think B4 u write π
@OmoleDaniel4@lifeofolaa Na this statement una tak mak many Nigerians no go school so. Education is for your own personal knowledge which helps you avoid social embarrassment.