@DiosEsReal_@Larrythacarter@Wizarab10 Finally Shebi most of una dan see am say na Nigeria men dey enable these bitches, go check the mumu fit dey try pass that girl back then
@Heyitsbeth12@dammiedammie35 Ah God loyalty is priceless, coming from someone wey dey try⦠so abeg change this mentality for your own good and sanity
@celemat_ Go get another job like say na leaf wey dem dey plug, so because the woman dey earn pass the man, the man no dey ambitious πππβ¦ na crime if wife dey earn pass husband