paid for an event without knowing location, now location is out, and it's somewhere me myself doesn't want to go... allahuma ease
"I'll attend two tech events before the year ends" hehe
those shop owners wey dey always add the address of their shop for their banner wey dey outside no know the kind help wey dem dey help people wey dey travel 😭🙏