@DAMIADENUGA I no really like this rhennie girl ooo... But all this guys with their saggy balls wey dey always body shame woman ehhh... Una funny
Make una come for attach I have more to say about guys.. please come for me
@shagadelic3907@Thepentane_ Yes ooo... Anything y'all wanna say
I believe she's an adult and she knows what she's doing... You guys don't even know if she came with a car una too do