@itzchristunique It's because of issues like this I made Opay my main naira account.
I love GTBank, I've been using it for over 15years and I've never had a single issue but still Nigerian commercial banks are sh*t
@Olami_deeEbony Na why some women no dey like any gathering of fellow women round their place of residence.
Even their tape dey cast for gym wey dey area sef.
@callmeijeoma You're not sure they broke up yet you posted they broke up and you're even quick to blame the guy for the break up you're not sure about.
Are you people this daft all in the name of farming engagements on social media.
@James1642647533@big_zehrry So because dem dey use the same engine and gearbox mean say the Avalon dey same level with this particular ES?
If na so dealers suppose dey sell both cars same price na