I just dey find better aged drug lord wey go put me through em business, wey get skills to run em business, I go just serve am with all my heart then become em loyalist, then make I say at about 4 months of active work and gained trust em go come adopt me as em Son… chai lawd!
Now this people are making me rethink my life, if no be say I no like maths mayb I for do engineering or science related… because Whats all this? I can’t get a job information and not see Vacancies just only for sciences… we way do Art , OGA NO JOB FOR US!?
So make una calm down with all this “nobody fit big pass Fela” talk. Respect the past, but no use am cage the present. ✊🏾
At the end of the day, both men be greatness one open the gate, the other carry the key go world stage. 🌍🔥 at the end of the day na @wizkidayo i sabi ohh
Wizkid no talk say he wan replace anybody he just dey live him dream and break boundaries. The same way Fela fought for African voice, Wizkid dey spread that voice globally. One build the foundation, the other dey raise skyscraper on top am.
So when Wizkid from Surulere dey sell out stadiums worldwide, carry Afrobeat go Grammy level, and still dey put Africa for map every single year, make we give am him flowers abeg. That one no be pride, na progress.
Truth be told ehn, some of una just dey reason like say time no dey move. Nobody dey argue say Fela no be legend the man na pillar of African music, he open road for plenty artistes wey dey shine today. But make we talk true that one no mean say nobody fit pass am. Life na growth
Damn, this rain’s got me lost in thought —
she knew how to pray with no words,
down on her knees like she was worshipping art. The only time I think of you though 🥀