Teacher: Education is the key to success.
WAEC group: 20 cedis on Arsenal double chance. 😭😂
At this point, even WAEC know say school no be way again. Why dem go delay Laga make betting tips fit land first? 😭📉
#wacce#ghana@waecghanainfo@waecdigitalcert
The way konji dey catch me, if e be disease, by now my picture for don dey funeral poster 🤣😂😭
@GhPoliceService for start dey arrest girls wey dey make we dey suffer konji 😭😭
#ghana#konji@PulseGhana
Everybody dey enjoy beating thief till e reach my turn. Thief just whisper, "I don mark your face." Chale, na so I rush go dey community chairman house dey beg say make dem finish the guy quick, because if e escape, na me go open the obituary section first. 😂😭.
#furry
If you still think you're irreplaceable, just remember how Ghanaian ladies left Mohammed Kudus for Semenyo. Advice yourself. 😂🤣
#worldCap2026#blackstars#ghana