@offshore_mp If jobs come through this ship na Better ship be that,cos ship wae dae out this days when u enter na to carry other members previous grudges/hate as your own…..man no be slave na ship to move foward be the koko
@xhaminy_kuxon@KarinaVibez@yabaleftonline Na true your own fate fit different he fit be Cana wo Canada e fit no be Libya……tchewww na the last journey I go ever make for my life even if things no go well for me aje
@juniorjoyner4@cedathewiper_ That’s why you have to have options,the cl you can risk and the one you can’t…..the koko na to believe and have faith,as I play am for my head na so he dae always happen,even with the possible pros and cons
@nazahis@oluwayeml You no fit compare vpn to socks my bro,I no fit explain am lol na when you use am you go experience am,na when you use residential vpn you go really use those your account like how dem whitey dae use am….he also far for with isp either AT&T,Verizon etc depends my bro
@nazahis@oluwayeml Yes my bro but he dae more better,niggrs like hush,mopha and co you no fit see them dae use vpn,wetin be that,most of una no even know say vpn work diff,no be for stuffs like fra**u6,their IP na borrowed IP he no real that one alone na reason to restrict your account self
@nazahis@oluwayeml Na why I Alwys confirm put people through on am after they don buy from me
E dae very easy and e dae work with any device,me i dae use am for my iPhone,Samsung nd laptop(for night mostly BK jobs)
You fit input am manually via your settings for ur phone or use 3rd party apps
@MN9ykw@oluwayeml Lol br I no dae ever off my socks connection for my phone both iPhone and android and even my lappy self….I gas get another phone for naija apps like opay and stuff cos when e dae on my ip address no fit read anything wae no be USA