@QofAnfield Na here dem dey see this foolish frimpong Godโฆ.Na Arnold cause this rubbish cause I no see any reason of frimpong being in my club Arnold go suffer ehnnn!!!!!
@sportxanalytics All of una wey redeem this thing shuuu na una suffer pass???? Like within 2 seconds ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐๐ suffer too much for this country