@blizzstilldey@najeebsaeed2 I no know why Una Dey take this thing to heart
Bro I fit get 10 billion for aza ..
But the 5k wey man Dey owe me him go still press am by force!
So because him get money make him stop to Dey collect him funds?
Pay up or leave it jhor!
Greetings my ski @AlikoDangote
I just put out a new song titled “Online” and I hope our company staff and shareholders can play it at work today.
Love my ski , you too much🫡❤️
i’m not into fraud and i don’t have any work that pays me either, my mum feeds me daily so please don’t bill me. thank you very much for your cooperation. happy new week. 🙏🏾